Chike’s If You No Love Lyrics

Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe o
Showing me around like I lost my way
Telling all your friend na be bae
Baby see me I don dey believe o

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
If you no love me o
Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me make I know now o
If you no love me o
Make you no talk say you love me o
If you no need me o
Make you no talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o make you no play me o
No go dey talk say you love me o
Don’t play me

Calling me the sun wet bright your day
Calling me the joy wey dey catch your face
Anything you talk me I go believe o
Nobody dey greet nor toast me again
When dey come I block their way
Everybody Don Sabi me with you o

Tell me make I know now
If you show me make I know now
If e no sure me make I know now
Tell me make I know now o
If e sure me make I know now o
If e no sure me make I know now o
If you no love me o
Make you no talk say you love me o
 If you no need me o
Make you nah talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o no play me o
No go dey talk say you love me

Before we go further tell me I wanna know
Make I no fall down low low
Do you have another I wanna know
Am I the only one am I your number one
If you no love me o
Make you no talk say you love me o
If you no need me o
Make you no talk say you need me o
I take this love seriously o
Baby o no play me o
No go dey talk say you love me
If you no love me o
Make you no talk say you love me o
If you no need me o
Make you no talk say you need me o
I take this love seriously o
No go dey talk say you love me

Make I know, make i
Make I know make i

You May Also Like