Aje Spice’s Life Assurance Lyrics

[VERSE 1] If dem carry my name go
Their Oracle wen dem dey serve
E nor go work oh
E nor go work oh
Even wen den try so tay so tay
Spray their evil particles
E nor go work oh
E nor go work oh  

[CHORUS] Cause
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu

[VERSE 2] Even wen dey set their obstacle
In different in places different stages
E nor go work oh
E nor go work oh oh
I have assurance in God
That’s why I put my trust in you
E  nor dey fail
No no no
E nor dey fail

[CHORUS] Cause
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu

[BRIDGE] If dem carry my name go their Oracle
E nor go work oh
E nor go work oh
Even if dem try so tay so tay so tay
E nor go work oh
Eh
E nor go work oh

[CHORUS]Cause
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu

I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
I have assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu
Na life assurance eh
Grace in abundance
Yanfu Yanfu

[BRIDGE] Even wen dem set their obstacle
In different places in different stages
E nor go work oh
Eh
E nor go work oh

You May Also Like