[Acetune]
Shey na love I dey see for your eye
Omalicha oooo
Your love gives meaning to light
Naaah naaah nah
Say I wanna be your lover
Girl you get me high on something
Omoge when you hold me o
My baby you dey drive me crazy
I don’t care, I don’t care what dey say
You are the one that I choose
You’re my baby
Oh my dear dancia dancia I don’t care
Your lipstick fit stain my white but I don’t care [Awilo] (…)
[Acetune]
Shey na love I dey see for your eyes
Oh baby
Am begging don’t leave me tonite o
Omalicha nwa [Awilo] (…)
[Awilo]
(…)
Omalicha oooo
Your love gives meaning to light
Naaah naaah nah
Say I wanna be your lover
Girl you get me high on something
Omoge when you hold me o
My baby you dey drive me crazy
I don’t care, I don’t care what dey say
You are the one that I choose
You’re my baby
Oh my dear dancia dancia I don’t care
Your lipstick fit stain my white but I don’t care [Awilo] (…)
Oh baby
Am begging don’t leave me tonite o
Omalicha nwa [Awilo] (…)
I dey watch you baby e na selele, e na lechakwa
Your body dey coolie my heart biko love me tender
My baby
Erinma sweetie make I come see your mama
Omalicha nwa bu chikito
Am feelig you, your body bu kwanu tomatoe
You the love of my life ooooh
Shey na love I dey see for your eyes
Oh baby
Am begging don’t leave me tonite o
Omalicha nwa